As dem dey dabaru am dey o是什么歌
Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)Femi Kuti
Sorry Sorry -Femi Kuti
If my eyes no decieve me
And na true be things my ears dey hear
Politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
Dem dey make like say
Dem know o know
Say na dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey o
Na so my people dey follow o o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
As we
Look my friends
Dem no like to hear word
Na to dey follow follow follow dem enemies
Like zombie dem dey go dey march dey go
Dey fight for other people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different
the other
My people no wan know
But with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
We go suffer reach our bone
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o e gba mi o
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
I sorry sorry o e gba mi o
00:00/00:00
歌曲名:Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)
歌手:Femi Kuti
所属专辑:《Best of Femi Kuti》
作词:未知 作曲:未知
发行公司:环球唱片
发行时间:2004-10-18
语言:英语 大小:6.08 MB 时长:06:39秒
比特率:128K 评分:0.0分
介绍:《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)》 是 Femi Kuti 演唱的歌曲,时长06分39秒,由未知作词,未知作曲,该歌曲收录在Femi Kuti2004年的专辑《Best of Femi Kuti》之中,如果您觉得好的话,就把这首歌分享给您的朋友共同查看歌词,一起支持歌手Femi Kuti吧!
Sorry Sorry -Femi Kuti
If my eyes no decieve me
And na true be things my ears dey hear
Politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
Dem dey make like say
Dem know o know
Say na dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey o
Na so my people dey follow o o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
As we [never get decided]
Look my friends
Dem no like to hear word
Na to dey follow follow follow dem enemies
Like zombie dem dey go dey march dey go
Dey fight for other people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different [from] the other
My people no wan know
But with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
We go suffer reach our bone
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o e gba mi o
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
I sorry sorry o e gba mi o
If my eyes no decieve me
And na true be things my ears dey hear
Politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
Dem dey make like say
Dem know o know
Say na dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey o
Na so my people dey follow o o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
As we [never get decided]
Look my friends
Dem no like to hear word
Na to dey follow follow follow dem enemies
Like zombie dem dey go dey march dey go
Dey fight for other people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different [from] the other
My people no wan know
But with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
We go suffer reach our bone
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o e gba mi o
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
I sorry sorry o e gba mi o
编辑于2004/10/18更新
更多>
其他热搜歌词
- 1 Ya no me是什么歌
- 2 Otra dos是什么歌
- 3 Tu estas是什么歌
- 4 Ay mas 是什么歌
- 5 Sobre el是什么歌
- 6 Y no dej是什么歌
- 7 Este jue是什么歌
- 8 低头又撞到你怀里是什么歌
- 9 再许人间芳菲夜是什么歌
- 10 敛清寒自弑是什么歌
- 11 红尘轻剑未曾却是什么歌
- 12 咱老百姓的好日子是什么歌
- 13 渺渺天地间 逆旅是什么歌
- 14 因为或许下个路口是什么歌
- 15 心中的菩萨是什么歌
- 16 白雪阳春新年来是什么歌
- 17 编曲:琴圣是什么歌
- 18 好似夜空繁星的璀是什么歌
- 19 到现在才了解是什么歌
- 20 眼泪却落在别人肩是什么歌